Paroles de Danger

P-Square
Oh oh oh
See me see wahala eh
Wahala dey
Wahala dey ohhh
Wahala dey eh
As you dey enter
Na so some people just dey mental
Cause them dey feel this instrumental
Everybody to the center
Omo wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Hala dey
Them say P Square we don dey yarn again
Yarn again
We just dey boast we com dey rhyme again
Rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
Danger wahala dey
You go see danger
Danger wahala dey
Omo see danger
Danger wahala dey
We dey see danger
Danger wahala dey
Wahala dey ohhh
If them dey doubt our agenda
Make them go check our calendar
Na different countries we dey enter
From january to december.
Omo wahala dey
So make you remember
Remember say
Na baba God be dey defender
Defender eh
We no retreat we no surrender
Surrender eh
Make we tell them back to sender eh
Omo wahala dey
Wahala dey
Wahala dey
Hala dey
Them say P Square we don dey yarn again
We just dey boast we com dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
I dey see danger
Danger wahala dey
You go see danger
Danger wahala dey
Omo see danger
Danger wahala dey
We dey see danger
Danger wahala dey
Omo
Wahala dey ohhh
Aïe!
E don tey
Wey we dey hustle make we enter
We say them no go gree say we be stranger
Them say we come from jail we no be members
See where we dey today
No be today
Anything wey them like them do don't let it get in your way
The bad things them I do you see them fade away
Them say you say who say
Na them go taya eh
We still dey hammer eh.
See me see wahala eh
Them say P Square we don dey yarn again
We just dey boast we com dey rhyme again
From naija we don dey play away
Omo wahala dey
See danger(x7
InterprèteP-Square
Paroles ajoutées par nos membresParoles ajoutées par nos membres