Paroles de Sweet Mother

Nneka
Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.
Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.
When I dey cry, my mother go carry me
She go say, 'my pikin', wetin you dey cry, cry, cry.
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh.
When I won sleep, my mother go pet me
She go lie me well well for bed
She cover me cloth, sing me to sleep
Sleep sleep my pikin oh.
When I dey hungry, my mother go run up and down.
She go find me something when I go chop oh.
Sweet mother eheh
Sweet mother ehwoh
When I dey sick, my mother go cry, cry, cry
She go say instead when I die make she die.
O, she go bed God
God help me, God help me, my pikin oh.
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop, she no dey tire eh.
Sweet mother I no go forget you
Suffer wey you suffer for me.
Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.
Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.
When I dey cry, my mother go carry me
She go say, 'my pikin', wetin you dey cry, cry, cry.
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh.
Ma mama oh, ma you oh, can bo, oh oh oh, you suffer eh
You suffer swets, for me oh, you be dives, don't my do
Yes wishin' no, you broat also, it's too disurt
Ma mama oh, na you oh, can bo, answer me yeh.
InterprèteNneka
Paroles ajoutées par nos membresParoles ajoutées par nos membres

Les internautes qui ont aimé "Sweet Mother" aiment aussi :