Paroles de Tongolo

D'banj
31884
ha ha
make i tell una one secret
the secret wey me i dey use for all these women now
Na the magic word be Tongolo
no long thing, no long thing
just tell them Tongolo
you understand
anyone wey you like
Me, i be Dbanj
my jamo friends dem dey call me skibanj
i don get degree for womanolgy
i don study the woman physionomy uh!
wey dey make them follow me
for de club, den take up their thumbs for me
even the girls they ask for me
make i tell them the secret of my melody ah!
Chorus
Make i tell them de koko o ah!
make i tell them de koko
make i tell them de koko o ah!
make i tell them de koko
if i tell dem the koko
i say make you yarn them de koko
if i tell dem the koko
make you yarn them de koko now oh yeah yeah
tongbala, tongolo
omoge wa je a tongolo
tongbala, se iwo le tongolo
tongbala, je ka tongolo
omoge wa je a tongolo
tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emil le tongolo
As i dey waka up for road
i see one bady
i name her no be small
why because she fine no be small
when her front no be small
when her backside no be small
i yarn am the truth and i yarn am the fact
and yarn am no be small
she no wan gree my own o
until I yan her am the koko
chorus
listen, listen
mo wa talented
yes mo wa gifted
se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
se ri hips e, ma fi le shifted
igo oju e, ma file tinted
boyfriend e gan o wa evicted
se e mo pe dbanj is addicted
te ba so pe no, ma wa persistent
mo ni iyawo nle don get it twisted
chorus
[Se you hear am
Or you no hear well
na my secret be that
just tell them tongolo
Don jazzy
Dbanj
Mo hits record ]
InterprèteD'banj
LabelING
Paroles ajoutées par nos membresParoles ajoutées par nos membres